- Mr. Eazi
- >
- The Evil Genius
- >
- Olúwa Jò
Testo Olúwa Jò
Testo Olúwa Jò
Tosin good morning
Once again thank you
I just woke up to see a standing order again
May the Lord stand for you in Jesus Name
Tell my mummy sey I go bare the cost
Tell Deborah sey enough is enough
My friends tell me I don change 'cause I no dey pick their call Some vex for me 'cause I unfollow them for Instagram
E be hard to know person wey love me for real
Swear to God I feel lonely with people around me
I get problems I dey face, tell me na who I go yarn?
My pastor say e go pray as long as I send am cash
Oluwa jọ
Wa gbe mi soke titi lai
Oluwa o
Ma ju mi silẹ lailai

- Miss You Bad
- Chicken Curry
- Tony Montana
- London Town
- I No Go Give Up On You
- Lento (Dj Da Phonk Remix)
- Kpalanga
- 2 People
- Business
- Oh My Gawd
Altri testi di Mr. Eazi
- Testi Lucio Battisti
- Testi Negramaro
- Testi Renato Zero
- Testi Gigi D'Alessio
- Testi Alessandra Amoroso
- Testi Canzoni Napoletane
- Testi Eros Ramazzotti
- Testi Elisa
- Testi Biagio Antonacci
- Testi Cesare Cremonini